
Davido Music Worldwide vibes machine, Peruzzi serves us another hot single tagged, “Somebody Baby” featuring label boss,Davido.
The new song serves as the 4th track from his studio project titled “Rum & Boogie” which comprise of 20 amazing tracks.
The album also features other top legendary artistes like; Tiwa Savage, Wande Coal, Patoranking, Phyno, Fireboy, Teni, Dremo and Idowest.
Finally, the production work for “Somebody Baby” was carried out by hit-maker, Fresh VDM.
Listen & Download “Peruzzi – Somebody Baby ft. Davido” Below:-
Somebody Baby by Peruzzi & Davido Lyrics
[Intro]
It’s Runway
Xbusta
Pre bang bang
There is a man for every woman
It’s Blaise on the beat baby
[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody
[Verse 1 – Xbusta]
Somebody first
I be somebody best
I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
I be somebody ex
I be somebody next
Baby no go let somebody vex
[Bridge]
O feshe lu
Ayakata
I like your body o
O feshe woh
Ayakata
[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody
[Verse 2 – Xbusta]
Oya kill a mad man, you go know say em get person
Abi you no dey fear person
Mind the way you dey near person
Show people love as boss wey you be
Mr. Ekeson
No man is a Island, e mean say people get me
If you reject me, people go accept me
No judge time with somebody watch
You no dey feel me but I be somebody crush
[Bridge]
O feshe lu
Ayakata
I like your body o
O feshe woh
Ayakata
[Chorus – Peruzzi]
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
I be somebody pikin
Somebody baby
I be somebody boyfriend o
Somebody crush
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
I belong to somebody
Eh eh eh
Like you belong to somebody
Eh eh eh
Just Like you belong to somebody

Subscribe to MX TV
Do you find Morexlusive useful? Click here to give us five stars rating!