Naija Music

Seyi Vibez – Superstar

Download Audio Mp3: "Superstar" song by Seyi Vibez

comments

Download Audio Mp3: "Superstar" song by Seyi Vibez
Seyi Vibez – Superstar

Balogun Afolabi Oluwaloseyi better known as Seyi Vibez has just dropped a new single he labeled “Superstar”.

The new entry was lifted from his new EP titled  “No Seyi No Vibez” which consists of amazing tracks.

Listen and share your thoughts below!

Subscribe to MX TV

DOWNLOAD MP3

Seyi Vibez – Superstar Lyrics:

Hmm-hmm, yeah
I’m for you baby oh
I’m for you baby, yayy
Oluwaloseyi oh-oh, oh
Vibez
Vibe Boy

Say
Shawty, when you dey, I feel alright oh
But, when you no dey, I feel so bad oh
And I get many crush for my yard oh
But, make I say the truth, na you I like oh
I be the ganja, you be the spark oh
I’ll take you anywhere wey me wan go
Fly you all around, all around oh
And make you tell your friends to come around oh, yeah
Baby, shey you know I’m a superstar? yeah
Olohun, I be Abu Qata’, yeah
Take you anywhere, Adisa Papa, yeah
I’ll give you all my money, all my raba, yeah

Baby, shey you know I’m a superstar? yeah oh-yeah, ah (I’m a superstar, yeah)
Olohun, I be Abu Qata’, yeah (I be Abu Qata’, yeah-hh)
Take you anywhere, Adisa Papa, yeah (Adisa Papa, ayy, if no say, ayy)
I’ll give you all my money, all my raba, yeah (all my money for you)

You’re my fantasy
My lover, let me tell you everythin’ I feel about you
You be my medicine
And every likkle ting that I did was all for you
Yeah, I’m a fantasy
My lover, let me tell you everythin’ I feel about you
You be my medicine
And every likkle ting that I did was all for
All for you, all for you
Everythin’ I do, is all for you
All for you, all for you, ah
Malo jaapa baby, yeah
All for you, all for you
Everythin’ I do, is all for you
All for you, all for you
Say, ayy
Baby, shey you know I’m a superstar?

Check out other Lyrics To Songs You Might Like HERE

mp3 button

Subscribe to MX TV

Do you find Morexlusive useful? Click here to give us five stars rating!

Leave a Comment