T Classic – Fall In Love ft. Mayorkun
Download Audio Mp3: "Fall In Love" a song by T-Classic featuring Mayorkun, Prod. By Killertunes
comments
T Classic’s rise to the music scene has been amazing, following the release of his hit track Isabella at the end of 2017 which received various positive reviews & the cover of Adekunle’s Gold Ire. His fans and music lovers can’t help but want more.
And he actually came through with this impressive record he titled “Fall In Love” featuring DMW’s act, Mayorkun (Mayor of Lagos).
However, the production credit goes to legendary producer Killertunes.
Listen and share your thoughts below!
Watch Official Music Video
T Classic – Fall In Love ft. Mayorkun Lyrics;
Classical boy shabalistica Mix Najia Entertainment
Yeah seri maka buri
Uhn yeah yeah yeah
Mayorkun baby it’s Killer tunes
We use to play hide and seek
It was so romantic
And anytime you leave me girl
E dey always be like say I sick
She’s just 19
And she dey burst my thing
She be the only girl
Wey go fit to give me that kind thing
Tell me something wey me I no know
If love no be so girl
There is wahala there is wahala
And your father sef na old soldier baby o
If I go pass my boundary o
There is wahala there is wahala
I no fit lie for you
I done fall in love baby o
Baby o I done fall in love
And anything I go fit buy for two
I done fall in love baby oh oh
Baby o I done fall in love
See but your mama don’t want us to be
Your daddy don’t want us to stay
See can’t get you out of my head
See but your mama don’t want us to be
Your daddy don’t want us to stay
E dey do like make we run away
Say look at me
I no be that kind person
Me I no dey beg person
On this kind matter o
Katowi katofo maami
The girl don grab my thing
Oriburuku back to sender o
Pass me my lighter o
But mama kan wan me say
Say make I no peff again
Say if she no look my face
There is wahala there is wahala
Girl kan tell me say
Say make I no talk to babes
Say if I go fall for them
There is wahala there is wahala
See I don dey trip for you
I fall for you
You push me to the edge
Baby o I done fall in love
Alatise lo mo atise ara re
Ife re girl lon cover me o
Baby o I done fall in love
But your mama don’t want us to be
Your daddy don’t want us to stay
Baby o I done fall in love
See your mama don’t want us to be
Ana nino ana nino
Baby o I done fall in love
Tell me something wey me I no know
If love no be so girl
There is wahala there is wahala
Alatise lomo atise ara re
Ife re girl lon cover me o
Baby o I done fall in love
Classical boy
Look at me I no dey like toast person
If I wan tell person l tell am straight o
Look at me I no dey like toast person
See if I wan tell person I tell am straight o
I no dey like toast person oh oh Mayorkun baby o
If I wan tell person l tell am straight o I done fall in love
Look at me I no dey like toast person
If I wan tell person l tell am straight o
Classical boy
Uhn yeah yeah
Classical boy

Subscribe to MX TV
Do you find Morexlusive useful? Click here to give us five stars rating!