T-Classic – I Want You
Download Audio Mp3: "I Want You" a song by T-Classic Prod. By Killertunes
comments
MixNaija Entertainment presents the highly anticipated single ‘ I Want You’ by ‘ T-Classic ‘
‘ I Want You ‘ is a hybrid of different sounds, with elements that music lovers of all genres will connect to.
T-Classic’s Music is easy listening for all ages. This was produced by Killertunes. Enjoy!!
Listen and share your thoughts below!
Watch Music Video
T-Classic – I Want You Lyrics;
Mix naija entertainment
Classical boy
Killertunes on d beat
Baby i want yu to know say i want you
Baby i want yu to know say i need you
Cause this love wey i get get
Dey make me to buy you a benz
Baby no pretence
You know i dey spend you know i dey spend
Cause dis love wey i get baby na 10/10
You know i dey spend you know i dey spend
Dont be stingy baby girl come closer.
Little mama i just wanna know yah
Baby just please come over
You hard to get i like that
Feeling shy now i know that
The way u make ur body go like that
Girls dem jisoro
I say na u i wan marry take yu to miami
Sade no dey doubt me believe me
Take you to Brazil.
Sade son gbo mi
I say na u i wan marry take yu to miami
Sade no dey doubt me
Sade son gbo mi
Baby i want yu to know say i want you
Baby i want yu to know say i need you
Cause this love wey i get get
Dey make me to buy you a benz
Baby no pretence
You know i dey swear you know i dey swear
Cause dis love wey i get baby na 10 10
You know i dey swear you know i dey swear
Baby i want you to know say i want you
Yeah baby i want you to know say i need you
I say na u i wan marry take yu to miami
Sade no dey doubt me believe me
Take you to Brazil
Sade son gbo mi
I say na u i wan marry take yu to miami
Sade no dey doubt me
Sade son gbo mi
Se make I buy you the Benz
Girl I talk say no regret
Make I buy you the Benz
Sade girl make I buy you the Benz
Se make I buy you the Benz
Girl I talk say no regret
Make I buy you the Benz
Sade girl make I buy you the Benz
Cause this love wey i get get
Dey make me to buy you a benz
Baby no pretence
You know i dey swear you know i dey swear
Cause dis love wey i get baby na 10/10
You know i dey swear you know i dey swear
Make I buy you the Benz
Make I buy you a Benz
Girl I talk say no regret
Make I buy you the Benz
Sade girl make we suppose the rest
Say make I buy you the Benz
Make I buy you the Benz
Say Make I buy you the Benz

Subscribe to MX TV
Do you find Morexlusive useful? Click here to give us five stars rating!