Naija Music

T-Classic – Underrated

Download Audio Mp3: "Underrated" a song by T-Classic off "Underrated The EP"

comments

Download Audio Mp3: "Underrated" a song by T-Classic off "Underrated The EP"
T-Classic – Underrated

MIXNAIJA lead act T Classic has just dropped a song he titled “Underrated”.

The song serves as the intro track to his work tagged “Underrated The EP” which consists of 5 tracks.

Listen and share your thoughts below!

Subscribe to MX TV

DOWNLOAD MP3

T-Classic – Underrated Lyrics;

Dada o da o dada ton o
Yea
Serimakaburi
Mix Naija Entertainment
Classical boy
Emeny
See

Your body gbona feli feli
Bi amala to ji no gan no
Awon temi ni goro them say they need some more
Oh oh oh

To the people wey dey hate me
E soh kilofe gan no aih
Thanks to the people wey dey support me
Wey dey show me love
Oh oh oh

Dada o da o dada ton o
I know say you dey feel dey feel the boy o
You want to feel among
Dada o da o dada ton o
Ti ba tin lu
Ko ma dun, ko ma dun

Alo o alo o
Them no believe say the boy fit make am o
Story o story
Them say this boy too young to make this money
Alo o alo o
Shey lori meji mi
Shey lori meji mi
Story o story
Na them get their mouth o

Na them run their mouth shekpe
Wetin dey want from me
Na them get their mouth
Olololo
Na them get their mouth
Wetin dey want from me
Na them get their mouth
Olololo o lolololo

My people dey show me love
My people dem dey my back
Shebi na me wey dey kill show
Wey dey make the girls fall in love

Nobody nobody body
I swear them never see
Super eh
Nobody body

Because them know say
Dada o da o dada ton o
I know say you dey feel dey feel the boy o
You want to feel among
Dada o da o dada ton o
Ti ba tin lu
Ko ma dun, ko ma dun

Alo o alo o
Them no believe say the boy fit make am o
Story o story
Them say this boy too young to make this money
Alo o alo o
Shey lori meji mi
Shey lori meji mi
Story o story

Na them get their mouth o
Na them run their mouth shekpe
Wetin dey want from me
Na them get their mouth
Olololo

Na them get their mouth
Wetin dey want from me
Na them get their mouth
Ololololol o lololol
Wicked

mp3 button

Subscribe to MX TV

Do you find Morexlusive useful? Click here to give us five stars rating!

Leave a Comment